Hilarious 20 Pidgin Proverbs And Their Meanings You Should Know

Spread the love

The Nigerian pidgin English has become Nigeria’s unofficial language. Almost every Nigerian has come to accept and love it as part of their identity. A Nigerian who doesn’t speak pidgin well is almost like an outcast. “Pidgin” or “Brokin” as it is commonly referred to has proverbs just like Yoruba, Hausa or Igbo language. The difference is, the pidgin ones are usually very funny and connote a mild way to pass a serious message.

2face_idibia-620x280

Here are a few Nigerian pidgin proverbs and their translations;

 

1. “Today’s newspaper na suya paper for tomorrow”

Meaning: No position is permanent in the long run

 

2. “I get am before no be property”

Meaning: You need to live in the present, not the past.

 

3. “If life dey show you pepper, make pepper soup”

Meaning: Always look out for the best things from the bad struggles

 

4. “Answer your papa name”

Meaning: Speak for yourself and only you.

 

5. “Na from clap dance dey start”

Meaning: It’s the tiny things you do today that leads to the big ones you do later on

 

6. “You no fit collect water wey dem use make eba”

Meaning: Don’t cry over spilt milk

 

7. “The matter wey you no want baba to hear, na im go settle am last last”

Meaning: Everything you’re hiding in secret will come out eventually.

 

8. “The difference between kpekere and plantain chips na packaging”

Meaning: The way you put yourself together matters a whole lot

 

9. No matter how your tempa hot reach, you no fit use am boil beans

Meaning: Your hot temper won’t get you anywhere

 

10. If person too tey for party, e go follow dem dey wash plate

Meaning: Never overstay your welcome

 

11. Bring suya, bring suya, na cow body dey suffer am

Translation: Every action has a consequence

 

12. Corny man die corny man bury man:

Translation: When a cheater is cheated by another cheater

 

13. Leave trash for LAWMA

Translation:  Give every man his dues

 

14. Soup wey sweet na money kill am

Translation: Luxury isn’t cheap

 

15. Opolo eye no be open eye

Translation: Just becasue you have big eyes doesn’t mean you are wise or smart

 

16. Every mallam with em own kettle, every aboki with him own radio

Translation: Every man for himself

 

17. I get am before no be property

Translation: Stop living in the past, focus on the present.

 

18. If mad man don beat ur mama before, if she see mechanic she go run

Translation: Once beaten twice shy

 

19. Pikin wey say him mama nor go sleep himself nor go sleep: 

Translation: Anyone who ferments trouble will also be a partaker of the trouble.

 

20. Akara and moi-moi get the same parent na wetin dey pass tru make dem different

Meaning: The finish line is the ultimate judge

 

21. To dey mad easy o but na the treking hard pass.

Meanwhile: Never pray to start what you cant finish.

By: kings

 

22. No be who call police dey win fight.

Meaning: that you’re the first to start an endeavour doesnt mean you would succeed in it.

 

 

23. This one good, this one good naim make mad man pack load full body

Always think and review your options before actions rather than listening to too many opinions that will leave you confused

By: Desmond

 

Are you a PRO in Pidgin? Add yours in the comment box, we will update it here and give you a Shout-Out with your Name, BBM Pin, Twitter Handle or whatever you want… See for example below:

21. Akara and moi-moi get the same parent na wetin dey pass tru make dem different

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *